Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Ayra Starr ft. CKay – “Beggie Beggie” Lyrics

Posted on 26/10/2023 By Stephanie No Comments on Ayra Starr ft. CKay – “Beggie Beggie” Lyrics
POLITICS

LYRICS- “Beggie”by Ayra Starr Ft CKay

LYRICS

[Verse 1]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me

Now I’m alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

READ ALSO:   Judikay -"Raboni" Lyrics

[Verse 2]
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I dey beg you she Bambi allah Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

READ ALSO:   Safari browser: How to install and uninstall extensions

[Bridge]
I wish I said this before but you’re messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs

I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material

Ewo, ewo, ewo kilode oh
Ewo, ewo, ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

READ ALSO:   How to Check Car Plate Number Owner in Nigeria

(Outro)
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me

Recommended posts:

  1. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  2. Music: Emma Agirigi – Hossana Chant Remix ft. Owie Abutu, El Joe, Christy Kings & Kole Williams
  3. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  4. Music: Fred Odugboche – Chukwuoma (Praise Medley)
  5. DOWNLOAD: Tim Godfrey – Iyo
  6. Music: Abbey Ojomu – Holy Ghost
Tags: Ayra Starr ft. CKay Beggie Beggie Lyrics

Post navigation

❮ Previous Post: Ayra Starr – “Away” Lyrics
Next Post: Mayorkun – “Let Me Know ” Lyrics ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Free Fire PPSSPP ISO File Download For Android
  • PUBG MOBILE GLOBAL 1.0.0 APK + OBB (32 & 64 bit)
  • PUBG Mobile Lite - Global version latest update (565.9 MB)
  • Download WWE 2k22 PPSSPP – PSP Iso Save and Textures File
  • Dying Light 2 APK+Obb for Android
  • Download Latest Version of PPSSPP APK Gold - PSP Emulator 2020
  • WR3D 2k22 Mod Apk Download – WWE 2k22 for Android

Recent Posts

  • POCO F2 And X2 Release Date, Price And Specifications
  • Google coming with a more human-like translator (Google Translate)
  • How To Reset Windows 10 With And Without Password
  • How to install LineageOS on Xiaomi devices
  • How to shoot with all the four cameras on your iPhone 11 Pro
  • Top 10 Most Valuable Brands 2019 (Amazon tops the chart)

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2023 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown