Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Banky W – “JO” LYRICS

Posted on 08/10/2025 By Richard No Comments on Banky W – “JO” LYRICS
LYRICS, Niaja lyrics

Banky W (bankywellington) –

“Jo Lyrics”

 

Banky Wellington Inspired by his beautiful wife Nollywood Adesua, Banky W returns to the music scene with this lovely tune titled “JO”, check out the Lyrics below.

 

LYRICS

Yes you are far from the regular
The life of the party, I wanna be exactly where you are
E be you wey dey burst my medulla
As you dey totori mi wit the vibe wey dey sweet me pass sugar

As U dey kill me wit d gbas, kill me wit d gbos
On the dance floor, murder she wrote
This your fire dance, dey make me catch cold
Girl you get the talent, go ahead and let it show

Cuz I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to measure to my baby
Patewo for my baby
Yes I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to demo for my baby
Patewo for my baby

READ ALSO:   No Strings Attached Lyrics By Mayorkun & Joeboy

My baby good, baby bad oh
If you see the way she move e be mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood, make we do the collabo

Me tell her, me tell her “who’s your Zaddy?”
I’m feeling good cuz my boo’s a baddie
I’m feeling nice cuz my wife’s a hottie
Any other kind, them be photocopy
Oh my Lordi
And me no send nobody, no
You look takeaway and I go carry go
Aye mi temi ba mi wo
I don hit the lotto, issa goal

With the gbas, kill me with the gbos
On the dance floor, murder she wrote
This your fire dance, dey make me catch cold
Girl you get the talent, go ahead and let it show

READ ALSO:   CKay x El Grande Toto – “Love Nwantiti Remix” LYRICS

Cuz I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to measure to my baby
Patewo for my baby
Yes I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to demo for my baby
Patewo for my baby

She no dey hinder the ginger
She got me tripping, I don’t even need a visa
I need her now, need her later
Ma lo faraway my baby eh
She no dey hinder the ginger
She got me tripping, I don’t even need a visa
I need her now no be later
Omo don’t go far

Cuz I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to measure to my baby
Patewo for my baby
Yes I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to demo for my baby
Patewo for my baby

READ ALSO:   Jehovah Overdo by Chidinma

My baby good, baby bad oh
If you see the way she move e be mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood, make we do the collabo

 

Please Share!

Recommended posts:

  1. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  2. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  3. Music: Emma Agirigi – Hossana Chant Remix ft. Owie Abutu, El Joe, Christy Kings & Kole Williams
  4. Music: Fred Odugboche – Chukwuoma (Praise Medley)
  5. DOWNLOAD: Tim Godfrey – Iyo
  6. Music: Abbey Ojomu – Holy Ghost
Tags: Banky jo Lyrics

Post navigation

❮ Previous Post: Wande Coal – “Come My Way” LYRICS
Next Post: CKay x El Grande Toto – “Love Nwantiti Remix” LYRICS ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Naruto Shippuden Ultimate Ninja Storm 4 PPSSPP ISO(Compressed File)
  • Street Fighter 5 PPSSPP ISO
  • Manchester City - Man City Home Kits 2022/23
  • Resident Evil 1
  • LG V40 ThinQ Specifications and Price
  • Toy Story 3 PSP Game For Android Highly Compressed Only 60Mb
  • LG Television 32 Inch Features and Price
  • Bakugan Battle Brawlers – Defenders of the Core
  • Sniper 3D Gun Shooter Mod Apk
  • PPSSPP 1.9.3 for Windows

Recent Posts

  • How to Download and Install Dream League Soccer 2021 APK for Android
  • Best Nigeria Android Games to play
  • Top Best PPSSPP Games for Android – PSP .ISO/CSO Files(Highly Compressed )
  • PUBG Lite 0.19.0 Apk + OBB Offline (2020) for Android
  • Playerunknown Battlegrounds (PUBG) for PC
  • Download PUBG MOBILE for PC

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2026 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown