Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Banky Willington -“Final Say Faith” Lyrics

Posted on 11/02/2025 By Stephanie No Comments on Banky Willington -“Final Say Faith” Lyrics
GOSPEL LYRICS

What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
‘Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us playE go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align o
E go enter, and everything will be just fine‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh‘Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(You get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them doDelay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
‘Cause baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a little faith and see thatE go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine‘Cause when Oluwa say Yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no, no no
Baba I hail, oh‘Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(You get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them doOoh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(You get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do

READ ALSO:   Mercy Chinwo-"Onye"Lyrics

Recommended posts:

  1. LYRICS: Hail Your Name – Moses Bliss
  2. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  3. Movie: Faith in God | What is True Faith in God
  4. Banky W – “JO” LYRICS
  5. Final Fantasy 4
  6. Crisis Core: Final Fantasy VII
Tags: Banky Willington Final Say Faith Lyrics

Post navigation

❮ Previous Post: Timi Dakolo -“Everything (Amen) “Lyrics
Next Post: Samsong – “Turn Me Around” Lyrics ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Pokémon Sword & Pokémon Shield PPSSPP ISO
  • Music: Prophetic Ministrels Arise ft. Apostle Joel Ogebe - Oh Wretched Man
  • Robot War & ROBOKRIEG Apk Mod Unlock All for Android

Recent Posts

  • Winning Eleven 2022 Mod Apk – WE 22 Download for Android
  • FTS 2022 Mod PES 2022 Apk Obb Data Offline
  • Football Manager 2022 Mobile – FM 22 V13.1.1 Apk Obb
  • Download Naruto Ultimate Ninja Storm 4 PPSSPP ISO
  • GTA San Andreas Apk + Obb Highly Compressed version
  • GTA 3 Apk Obb Data version 1.8 for Android

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2025 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown