Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID
Burna Boy B. D'OR Wizkid

Burna Boy, Wizkid – “Ballon D’or” LYRICS

Posted on 17/10/2025 By Richard No Comments on Burna Boy, Wizkid – “Ballon D’or” LYRICS
LYRICS, Niaja lyrics

Burna Boy B. D'OR Wizkid

“Ballon D’or Lyrics” – Burna Boy and Wizkid.

Grammy Award Winners BURNA BOY and WIZKID drops an explosive new song with catchy Lyrics, titled “Ballon D’or” (B. D’OR).

Listen and Enjoy!

LYRICS

Intro
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup?
I dey your side,
Yeah-yeah
One man
Two man
Three… Don penkelemess

Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me?Ballon?D’or
Oya,?come take a?picture
Rora yo, ayo?n kpa iyan
Oya, follow my instructions

Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo

Verse 1 – Burna
Penkelemess
Come dey smoke cannabis
Doctor say mak? I pop one of this
Make me fly lik? say I’m Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do pass at this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

READ ALSO:   LYRICS: Mercy Chinwo - My Responsibility Lyrics

Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D’or
Oya, come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions

Verse 2 – Wizkid
Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for Shitta, she go fly, come check me
I neva see person wey fit money impress me

All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah

READ ALSO:   King Promise X Patoranking – Chop Life ''LYRICS”

On my number, she calling on
Anytime wey she wan’ give me loving, ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on

Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti Penkelemes o

Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D’or
Oya, come take a picture
Rora yo, ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions

READ ALSO:   Burna Boy x Polo G – “Want It All'' Lyrics

Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo

Recommended posts:

  1. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  2. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  3. Music: Emma Agirigi – Hossana Chant Remix ft. Owie Abutu, El Joe, Christy Kings & Kole Williams
  4. Music: Fred Odugboche – Chukwuoma (Praise Medley)
  5. DOWNLOAD: Tim Godfrey – Iyo
  6. Music: Abbey Ojomu – Holy Ghost
Tags: Ballon D’or Lyrics Burna Boy Wizkid

Post navigation

❮ Previous Post: Blaqbonez ft. Bella Shmurda – “Okwaraji Remix” LYRICS
Next Post: Black Sherif ft. Burna Boy – “Second Sermon Remix” LYRICS ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Naruto Shippuden Ultimate Ninja Storm 4 PPSSPP ISO(Compressed File)
  • Resident Evil 1
  • LG V40 ThinQ Specifications and Price
  • Toy Story 3 PSP Game For Android Highly Compressed Only 60Mb
  • LG Television 32 Inch Features and Price
  • Bakugan Battle Brawlers – Defenders of the Core
  • Sniper 3D Gun Shooter Mod Apk
  • PPSSPP 1.9.3 for Windows
  • Hitman 3 apk+Obb file for Android
  • Download Album: The king is coming - Nathaniel Bassey

Recent Posts

  • How to Download and Install Dream League Soccer 2021 APK for Android
  • Best Nigeria Android Games to play
  • Top Best PPSSPP Games for Android – PSP .ISO/CSO Files(Highly Compressed )
  • PUBG Lite 0.19.0 Apk + OBB Offline (2020) for Android
  • Playerunknown Battlegrounds (PUBG) for PC
  • Download PUBG MOBILE for PC

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2026 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown