Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • CELEB
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • Injury
    • KITS
    • FIFA
    • Fixtures
    • Premier
  • TECH
    • PHONES
    • PHONES REVIEWS
    • TELECOM
    • Reviews
    • APPLE
    • GOOGLE UPDATE
    • ANDROID
  • MORE
    • CARS
      • EVs
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES

Chioma Jesus – “Na God I Dey Praise” Lyrics

Posted on 01/02/2023 By Stephanie No Comments on Chioma Jesus – “Na God I Dey Praise” Lyrics
GOSPEL LYRICS, LYRICS

Nigerian Renowned Gospel Music Minister, Song Writer and Worship Leader, Chioma Jesus releases single titled “Na God I Dey Praise”. Check out the lyrics below…...

The God wey Change my life
Na Him I dey praise oooooh
The God wey Change my life Na Him I dey praise

My father wey open my doors Na Him I dey praise oooooh
my father wey open  doors Na Him I dey praise ooooo

Olisa kere uwa Na Him I dey praise ooooo
Olisa kere uwa Na Him I dey praise ooooo

My God wey no dey fail me
Na Him I dey praise ooooh
God wey no dey fail Na Him i dey praise

Aka na ogwo oria
Ah Ah Ah
Olisa kere uwa
Ah Ah Ah
Mighty Man of war
Jesus is His name oooh……(.Repeat 2x)

Chorus….
No be say I dey craze
Na God I dey praise oh
no be say I craze
Na God I dey praise oooooh
No be say I dey craze
Na my father I dey praise oooooh
No be say I dey craze
Na God I dey praise oooooh

READ ALSO:   Travis Greens -"Good And Loved" Lyrics

Na God I praise oooooh
Na God I dey praise
Na my father I dey praise oooooh
Na God I dey praise oooooh
Na God I dey hail oooh
Na God I dey praise oooooh
You are worthy worthy worthy worthy of my praise oo
Na God I dey praise oooooh
I can not hold back my praise oooooh
Na God I dey praise oooooh

Interlude ( instrumentation)
l call Him my father
My master oh oh  Ah Ah
Oh Wu ooo my master
Oh oh Ah Ah
I call Him supplier
My provider oh oh Ah Ah
oh Wu oh oo
My provider oh oh Ah Ah
You are my doctor
My healer  oh oh Ah Ah
oh Wu oh my healer
Oh oh Ah Ah

READ ALSO:   Chidinma Ekile- Testimony (Lyrics)

Aka na ogwo oria
ah ahhh
Olisa kere uwa
Ah Ahhh
Mighty Man of war
(Jesus is His name oooh…. (Repeat 2x)

Chorus..Na be say I dey craze
Na God I dey praise oooooh
Na be say I dey craze
Na God I dey praise oooooh
Them think say I don kolo
Na my father I dey praise oooooh
Na be say I dey craze
Na God I dey praise oooooh
Na God I dey praise oooooh
Na my father I dey worship oooo
Na be say I dey craze Na God I dey praise oooooh

Na my father I dey give my praise
Na God I dey praise oooooh
Na God I dey praise oooooh
Na God I dey praise oooooh
Oke Mmuo I dey worship oooo
Na God I dey praise oooooh
There is no other God like You
Na God I dey praise oooooh
You are worthy to be lifted up
Na God I dey praise oooooh
Come and join me and praise Him
Na God I dey praise oooooh
All the saints let praise him
Na God I dey praise oooooh
Children of God let’s praise the Lord
Na God I dey praise oooooh
Ebube dike Ebube dike Na agha
Na God I dey praise oooooh
Oje Na mmuo Oka ya o’me
na God I dey praise oooooh
Oloro ihe Loro ehi , Okemmuo na eti owe ya
Na God I dey praise oooooh
Abata obiye ,Na God I dey praise oooooh
Na God I dey praise oooooh

READ ALSO:   Right Girl Wrong Time Lyrics by Jon Longston

Recommended posts:

  1. Chioma Jesus -“Na God I Dey Praise” Lyrics
  2. Monster Hunter Rise
  3. Billionaire’s daughter, DJ Cuppy and Kiddwaya having nice moments together in London
  4. Sinach – “We Praise” Lyrics
  5. Cross River State pensioners block major road in Calabar as they demand for payment
  6. Mercy Chinwo Ft Chioma Jesus-“Onememma”Lyrics
Tags: Chioma Jesus Lyrics Na God I Dey Praise

Post navigation

❮ Previous Post: Bing Webmaster Tools & Features
Next Post: Judikay -“Your Grace” Lyrics ❯

Leave a Reply Cancel reply

Top Posts

  • First Touch Soccer 2022 Download - (FTS 22 Apk Obb Data)

Recent Posts

  • Stefflon Don Twerking For Adekunle Gold – Viral Video
  • Zazoo Crooner, Portable look stunning in suit
  • Actress Uche Ogbodo tells why she kept her marriage secret.
  • CBN Penalizes 14 Banks With Huge Fines For Financial Failure. Check If Your Bank Is Among
  • NGO Exposes Stella Oduah, Ex-Aviation Minister, Reveals How She Has Been Embezzling Public Funds Using Empowerment Strategies
  • Public Holiday Been Declared In Senegal In AFCON 2021: Historical Winning

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2023 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown