Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Chioma Jesus -“Na God I Dey Praise” Lyrics

Posted on 23/06/2023 By Stephanie No Comments on Chioma Jesus -“Na God I Dey Praise” Lyrics
GOSPEL LYRICS

Verse 1
The God wey Change my Life
Na him I dey Praise Ooh
(The God wey Change my Life
Na him I dey Praise Ooh)

My Father wey Open my Doors
Na Him I dey Praise Ooh
(My Father wey Open my Doors
Na him I dey Praise Ooh)

Olisa Kere Uwa
Na Him I dey Praise Ooh
(Olisa Kere Uwa
Na Him I dey Praise Ooh)

The God wey no dey Fail me
Na Him I dey Praise Ooh
(God wey no dey Fail me
Na Him I dey Praise Ooh)

Pre – Chorus
Aka Na’gwo Oria (Aah)
Olisa Kere Uwa (Aah)
The Mighty Man of War
Jesus is His name Ooh
Aka Na’gwo Oria (Aah)
Olisa Kere Uwa (Aah)
The Mighty Man of War
Jesus is His name Ooh

Chorus
No be say I dey Craze
Na God I dey Praise Ooh
(No be say I dey Craze
Na God I dey Praise Ooh)

READ ALSO:   Banky W – “JO” LYRICS

No be say I dey Craze
Na my Father I dey Praise Ooh
(No be say I dey Craze
Na God I dey Praise Ooh)

Na God I dey Praise Ooh
(Na God I dey Praise Ooh)
Na my Father I dey Praise Ooh
(Na God I dey Praise Ooh)
Na God I dey Hail Ooh
(Na God I dey Praise Ooh)

You are Worthy Worthy Worthy
Worthy of my Praise Ooh
(Na God I dey Praise Ooh)
I can not hold back my Praise Ooh
(Na God I dey Praise Ooh)

Verse 2
l Call Him my Father
My Master Ooh oh Aah Ah
(Ooh U Ooh my Master
Ooh Ooh Aah Aah)
I Call Him Supplier
My Provider Ooh Ooh Aah Ah
(Ooh U Ooh Provider
Ooh Ooh Aah Aah)

You are my Doctor
My Healer Ooh Ooh Aah Ah
(Ooh U Ooh my Healer
Ooh Ooh Aah Aah)

Pre – Chorus
Aka Na’gwo Oria (Aah)
Olisa Kere Uwa (Aah)
The Mighty Man of War
Jesus is His name Ooh
Aka Na’gwo Oria (Aah)
Olisa Kere Uwa (Aah)
The Mighty Man of War
Jesus is His name Ooh

READ ALSO:   In Christ Alone' Lyrics by Dunsin Oyekan

Chorus
No be say I dey Craze
Na God I dey Praise Ooh
(No be say I dey Craze
Na God I dey Praise Ooh)

They think say I don Kolo
Na my Father I dey Praise Ooh
(No be say I dey Craze
Na God I dey Praise Ooh)

Na God I dey Praise Ooh
Na my Father I dey Worship Ooh
(No be say I dey Craze
Na God I dey Praise Ooh)

Outro
Na my Father I dey give my Praise
(Na God I dey Praise Ooh)
Na God I dey Praise Ooh
(Na God I dey Praise Ooh)
Oke Mmuo I dey Worship Ooh
(Na God I dey Praise Ooh)
There is no other God like you
(Na God I dey Praise Ooh)
You are Worthy to be Lifted up
(Na God I dey Praise Ooh)
Come and Join me and Praise Him
(Na God I dey Praise Ooh)
All the Saints Let Praise him
(Na God I dey Praise Ooh)
Children of God let’s Praise the Lord
(Na God I dey Praise Ooh)
Ebube dike Ebube dike Na Agha
(Na God I dey Praise Ooh)
Oje Na mmuo Oka ya o’me
(Na God I dey Praise Ooh)
Oloro ihe Loro ehi ,
Okemmuo N’eti Onwe ya
(Na God I dey Praise Ooh)
Abata Obiye ,Na God I dey Praise Ooh
(Na God I dey Praise Ooh)

READ ALSO:   Moses Bliss – "Count On Me" Lyrics

Recommended posts:

  1. Chioma Jesus – “Na God I Dey Praise” Lyrics
  2. Music: Fred Odugboche – Chukwuoma (Praise Medley)
  3. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  4. Download Music: Kaestrings – Jesus You Too Good
  5. Download Music: Chioma Jesus – Bulldozer
  6. Download Music: Victoria Orenze – Jesus All I Have Is You
Tags: Chioma Jesus Lyrics Na God I Dey Praise

Post navigation

❮ Previous Post: Frank Edwards -“Ayamma” Lyrics
Next Post: Oluchi -“I Worship”Lyrics ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Download Need For Speed - Most Wanted Mod Apk Obb
  • Cheats for GTA 5.
  • Download GTA 5 Obb File - GTA V Apk For Android
  • GTA 6 PPSSPP ISO File Latest Version For Android - Download
  • Music: Prophetic Ministrels Arise ft. Apostle Joel Ogebe - Oh Wretched Man
  • Download GTA 5 Obb File (2.6GB) - GTA V Apk For Android
  • Download Latest GTA 5 Apk Obb Data Download For Android
  • Pokemon PSP ISO – Pokemon Black and White PPSSPP Free
  • Download GTA 6 APK 2022 – GTA 6 22 OBB/Data File For Android & iOS
  • Download My City APK MOD for Android - Board Game

Recent Posts

  • PES 2022 PPSSPP ISO download page
  • Biography: Apostle Arome Osayi Biography
  • Download PyCharm
  • Music: S.O.N – Pose ft. Oluwadrumma
  • Album: thaCrown & Jaunty West – Jehovah’s Witness
  • Music: Day3 – Mobile Shrine

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2023 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown