Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Joeboy – “Focus” Lyrics

Posted on 16/10/2025 By Stephanie No Comments on Joeboy – “Focus” Lyrics
POLITICS

Joeboy continues his ascent with his debut album, Focus lyrics below……

LYRICS

Oo no no ye ye ye
It’s MOG

Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh
And I no dey know wassup

Sey you for let me know, wetin dey your mind
And I go let you know, wetin dey my mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

READ ALSO:   How to make transaction with Apple Pay

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy yeah

To like person no be crime
And if you like person show your sign
I know sey I be player those times
Oh no

So you for let me know, wetin dey your mind
And I go let you know, wetin dey my mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

READ ALSO:   How to make money on Pinterest

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy ye

To like person no be crime

Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Ahh ahn

READ ALSO:   Philips Nose Trimmer Usage and Price

Recommended posts:

  1. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  2. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  3. Music: Emma Agirigi – Hossana Chant Remix ft. Owie Abutu, El Joe, Christy Kings & Kole Williams
  4. Music: Fred Odugboche – Chukwuoma (Praise Medley)
  5. DOWNLOAD: Tim Godfrey – Iyo
  6. Music: Abbey Ojomu – Holy Ghost
Tags: Focus Lyrics Joeboy

Post navigation

❮ Previous Post: Ayra Starr – “Sare” Lyrics
Next Post: Dice Ailes – “Money Dance ” Lyrics ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • FIFA 22 Mod FIFA 14 Download
  • FIFA 22 PPSSPP ISO Android Download -PS5 Camera Graphics
  • Glo Campus Data Booster: enjoy 10x the value of data subscription while on campus
  • Hitman 3 apk+Obb file for Android
  • Naruto Shippuden Ultimate Ninja Storm 4 PPSSPP ISO(Compressed File)
  • PPSSPP APK Gold - PSP Emulator 2020 Download Page
  • Fifa 21 MOD APK | fifa 14 + OBB data for android (Offline Game)
  • GTA SA Android New GTA 5 Graphics Mod Only 24Mb
  • Download Message: Dr. Prince Buma - Marturion(Part 2)
  • How to Earn and spend CoinMarketCap free Diamonds.

Recent Posts

  • Tekken 7 2021 DOWNLOAD
  • Dr. Driving Mod Download
  • Best Free Zip, Rar, and Unzip Apps For Android
  • Music: Joseph Sember – Ashe Am Sha Ter Yesu
  • SNIPER X WITH JASON STATHAM Mod Apk 1.7.1 [Unlimited money]
  • Brothers in Arms 3 Mod Apk 1.5.3

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2026 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown