Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • CELEB
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • Injury
    • KITS
    • FIFA
    • Fixtures
    • Premier
  • TECH
    • PHONES
    • PHONES REVIEWS
    • TELECOM
    • Reviews
    • APPLE
    • GOOGLE UPDATE
    • ANDROID
  • MORE
    • CARS
      • EVs
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES

Mayorkun – “Let Me Know ” Lyrics

Posted on 30/01/2023 By Stephanie No Comments on Mayorkun – “Let Me Know ” Lyrics
POLITICS

Mayorkun aka Mayor of Lagos, makes his grand music debut in 2021 with “Let Me Know,” which is a smooth and earnest dose of Afrobeats with romantic Lyrics…….

Yanaur Odo yewu
Let me be your customer
And at the right time
I go dey do
Wetin Dangote
Cannot do for you

But if you gree… see
You go be my lover
Me I no dey whine you
I go dey for you
I go dey tey for you oh

So anything you want make I do, I go do
If I’m too bad for you, let me know
And if you wan run one thing
Let me know (Let me know ah let me know)

Anything you want make I do I go do
When you call on me I go show
Anytime you need help from me
Let me know

READ ALSO:   Nosa - "Why You Love Me" Lyrics

Anytime you need love I’d be there
Anything you want from me girl
You can tell it all to my face yea
And back it up for me like it’s defense
Show me real love no dey pretend o
And all I want is you on me girl
You can tell it all for my face yea
And back it up for me like it’s defense
You go Show me real love no dey pretend

To everybody else I’m a bad guy (shepe)
To my baby boo I’m the right guy (yanaur)
But to my therapist I’m a sad guy
And to my ex girl I be hard guy (why)
Omalicha tell me who is who yea
Tell me what to do
Na hin make I sing this song for you yea (oh no)

READ ALSO:   POCO to unveil 3 phones this year,as iffy images of Pocophone F2 Lite surface

Girl I need some love tonight
What you wanna do tonight
Na hin make I sing this song for you yea (yay yh)

So anything you want make I do I go do
If I’m too bad for you let me know
And if you wan run one thing
Let me know (Let me know ah let me know)
Anything you want make I do I go do

When you call on me I go show
Anytime you need help from me
Let me know
(Anytime you need love I’d be there)

Omalicha baby you too set
You dey make my head correct
Na my bustop mo fe bole
Ah You no be room to let
Omalicha tell me who is who yea
Tell me what to do
Na hin make I sing this song for you yea (Oh no)

READ ALSO:   How to Deactivate or Delete Facebook Account

Any man can test I’m better than them
If you wan contest I’m better than them
See as dem dey vex
Cause I’m better than them
Oya listen to your new national anthem
See no man can quench my fire like this
You cannot quench my fire like this
You can never take my place
I’m telling y’all

Recommended posts:

  1. Need For Speed Most Wanted (2022) Mod Apk + Obb Download
  2. Billionaire’s daughter, DJ Cuppy and Kiddwaya having nice moments together in London
  3. Cross River State pensioners block major road in Calabar as they demand for payment
  4. PPSSPP – PSP Emulator 1.11.3 Apk (Stable) Download
  5. GTA 3
  6. Monster Hunter Rise
Tags: Let Me Know Lyrics Mayorkun

Post navigation

❮ Previous Post: Ayra Starr ft. CKay – “Beggie Beggie” Lyrics
Next Post: Ayra Starr – “Bloody Samaritan ” Lyrics ❯

Leave a Reply Cancel reply

Top Posts

  • God of War: Chains of Olympus PPSSPP ISO
  • FIFA 2014 Apk + Obb Data Download | Offline For Android (Remastered)
  • PES 2023 APK + PPSSPP Iso Download for Android

Recent Posts

  • Samsung Z Fold3, S20 Ultra, Note20 Ultra, Z Fold2 to receive Expert RAW app
  • Oppo Pad design, and key specs leaks ahead of launch
  • Realme to Debut the fastest smartphone charging technology in history
  • Samsung Galaxy Tab S8 pricing Officially announced for India
  • MWC 2022: Poco scheduled event for February 28
  • vivo V23e 5G launches in India, see price.

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2023 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown