Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Mehosa -“Na You” Lyrics

Posted on 15/10/2025 By Stephanie No Comments on Mehosa -“Na You” Lyrics
POLITICS

Afrobeat music sensation kid,Mehosa round up the 2021 music of the year with a brand new inspirational song titled NA YOU. Lyrics below

I love you, I love you walahi (2x)

See the goodness and mercy for my body
All the showers and blessings for my body

The things you do me
I no fit shout oh
The things you do me
I no fit shout oh

Give me love wey dey sweet my body
Sweet my body (2x)

Blessings for my body
For my body (2x)
Give me love wey dey sweet my body
Yeah yeah ehh

Bless me daily for my body
Oyea yea yeah yea

READ ALSO:   Dunsin Oyekan -"Most High" Lyrics

Chorus:
If ask me oh
Why I dey shine like this
I say “na you”
Na you

I go count my blessings
Name dem one by one because na you
Na you

Dem dey wonder oh
Why I dey shine like this
I say na you
Na you

As I enter oh, everybody believe because na you
Na you

Verse:
Nobody love me like you do
I sing to say thank you
For your sweet love and melody dey follow me, ma beremole ma Jo dada
Follow me down to go down now

Emi omo ologo
I dey run the town go solo

Give me love wey dey sweet my body
Sweet my body (2x)

READ ALSO:   Mercy Chinwo – "Na You Dey Reign"Lyrics

Blessings for my body
For my body (2x)
Give me love wey dey sweet my body
Yeah yeah eh

Bless me daily for my body
Oyea yea yeah yea

Dem dey wonder oh
Why I dey shine like this
I say na you
Na you

As I enter oh, everybody believe because na you
Na you
If them ask me oh
Why I dey shine like this

I say “na you”
Na you

I go count my blessings
Name dem one by one because na you
Na You

Dem dey wonder oh
Why I dey shine like this
I say na you
Na you

As I enter oh, everybody believe because na you
Na you

READ ALSO:   Oluchi -"I Worship"Lyrics

Sweet my body (2x)
For my body (2x)
Sweet my body (2x)
For my body (2x)

Recommended posts:

  1. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  2. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  3. Music: Abbey Ojomu – Holy Ghost
  4. Music: Emma Agirigi – Hossana Chant Remix ft. Owie Abutu, El Joe, Christy Kings & Kole Williams
  5. Music: Fred Odugboche – Chukwuoma (Praise Medley)
  6. DOWNLOAD: Tim Godfrey – Iyo
Tags: Lyrics Mehosa Na You

Post navigation

❮ Previous Post: Dunsin Oyekan -“Open Up” Lyrics
Next Post: Toluwanimee -“Alade Ogo” Lyrics ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Naruto Shippuden Ultimate Ninja Storm 4 PPSSPP ISO(Compressed File)
  • Resident Evil 1
  • LG V40 ThinQ Specifications and Price
  • Toy Story 3 PSP Game For Android Highly Compressed Only 60Mb
  • LG Television 32 Inch Features and Price
  • Bakugan Battle Brawlers – Defenders of the Core
  • Sniper 3D Gun Shooter Mod Apk
  • PPSSPP 1.9.3 for Windows
  • Hitman 3 apk+Obb file for Android
  • Download Album: The king is coming - Nathaniel Bassey

Recent Posts

  • Best Nigeria Android Games to play
  • Top Best PPSSPP Games for Android – PSP .ISO/CSO Files(Highly Compressed )
  • PUBG Lite 0.19.0 Apk + OBB Offline (2020) for Android
  • Playerunknown Battlegrounds (PUBG) for PC
  • Download PUBG MOBILE for PC
  • Download & Install PUBG for PC (How To Play PUBG On PC)

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2026 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown