Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Mercy Chinwo “Sure Thing” (Lyrics)

Posted on 09/10/2025 By Stephanie No Comments on Mercy Chinwo “Sure Thing” (Lyrics)
GOSPEL LYRICS




[Intro]
Oh aye bada, abe
Oh aye bada, ade
And even if do dada aye
Na the sure thing to do

[Chorus]
When God put Song
For your Mouth oh
And Melody in your Heart oh
Give am Thanks oh
‘Cause na the sure thing to do
When God put Song
For your Mouth oh, your Heart oh
Give am Thanks oh
‘Cause na the sure thing to do

[Verse 1]
If I Tell you Story
You self you no go Believe
Na the thing wey I see
Na why I dey yarn you Tori
Everything way I get oh
No be by Power
Na by him Grace oh
Na why I dey always
Give am Praise oh
‘Cause na the sure thing to do

READ ALSO:   Tope Alabi -"Hallelujah"Lyrics

[Chorus]
This God am put Song
For my Mouth oh
A Melody in your Heart oh
Give am Thanks oh
‘Cause na the sure thing to do
As God put Song
For your Mouth oh
And Melody in your Heart o
Give am Thanks oh
‘Cause Na the sure thing to do

Oh aye bada, abe
Oh aye bada, ade
And even if do dada aye
Na the sure thing to do

[Verse 2]
The sure thing to do
Na to give am Praise
For the one wey him been do
The one wey him dey do
The one wey e dey about to do
Whether e Good
Or bad (Praise am)
E nack am Plenty (Praise am)
For all the Testimonies, (Praise am)
Na the sure thing to do

READ ALSO:   Gospel Artist, Mercy Chinwo Gets Engaged

[Bridge 1]
As you Buy e Motor (Praise am)
As you build your House
(Praise am)
As your level change oh
Praise am oh,
Na the sure thing to do
Give am Thanks oh
Na the sure thing to do

[Bridge 2]
You say, you say, you say
Sure thing, sure thing, sure thing
(ayororo, ayororo, ayororo)
Sure Thing oh,
(ayororo, ayororo, ayororo)
Ayororo rororo (ayororo, ayororo, ayororo)
Sure thing, sure thing, sure thing
(ayororo, ayororo, ayororo)
Make you always dey give am Glory 
(ayororo, ayororo, ayororo)
‘Cause na only him Deserve am
(ayororo, ayororo, ayororo)

[Outro]
When you Build your House oh
Give am all the Glory,
So e go dey do more oh, oh, oh
Ayororo, ayororo, ayororo
Praise am, praise am, praise am

READ ALSO:   Dunsin Oyekan – "God" Lyrics

Recommended posts:

  1. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  2. Download Music: Mercy Chinwo – Obinasom
  3. Music: Fred Odugboche – Chukwuoma (Praise Medley)
  4. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  5. Music: Samsong ft. Mercy Chinwo – Jesus
  6. Download Music: Mercy Chinwo- Akamdinelu
Tags: Lyrics Mercy Chinwo Sure Thing

Post navigation

❮ Previous Post: Mercy Chinwo ” Strong Tower”(Lyrics)
Next Post: Mercy Chinwo-“Onye”Lyrics ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Naruto Shippuden Ultimate Ninja Storm 4 PPSSPP ISO(Compressed File)
  • Hitman 3 apk+Obb file for Android
  • Download Album: The king is coming - Nathaniel Bassey
  • Mixtape: Dj Pearl - Fragrance
  • Street Fighter 5 PPSSPP ISO
  • Manchester City - Man City Home Kits 2022/23
  • Resident Evil 1
  • LG V40 ThinQ Specifications and Price
  • Toy Story 3 PSP Game For Android Highly Compressed Only 60Mb
  • LG Television 32 Inch Features and Price

Recent Posts

  • Best Nigeria Android Games to play
  • Top Best PPSSPP Games for Android – PSP .ISO/CSO Files(Highly Compressed )
  • PUBG Lite 0.19.0 Apk + OBB Offline (2020) for Android
  • Playerunknown Battlegrounds (PUBG) for PC
  • Download PUBG MOBILE for PC
  • Download & Install PUBG for PC (How To Play PUBG On PC)

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2026 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown