Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Nosa – “A Star”Lyrics

Posted on 12/10/2025 By Stephanie No Comments on Nosa – “A Star”Lyrics
GOSPEL LYRICS

Another lyrics of Nosa wonderful song, check out the below ?

Ooooh ooh Yeah yeah yeah Hmmm Lalala la lalala Lalala la lalalala Lalala la lalala I sabi dey sing with sweet voice

My song dey make people dey rejoice
My brother sabi how to make noise
Stand up comedian na him career of choice
My neighbour sabi how to dance (dance)
If you dey watch him performance you must clap your hands
Another one sabi play ball, wow!
We dey tell am say one day you go makeus proud

Refrain
God give you something wey dey make you  stature
And many things wey dey draw attention
No hide yourelfagain because I know that God has made you a star

Chorus
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star

READ ALSO:   GUC -"Obinigwe" Lyrics

If na how to sweep ground you sabi
He no mean say na there your life go reach
And if you look  yourself deep you go see
Say you fit open company wey dey clean the street
Bros! E no  matter wetin you sabi do
Another person get the thing wey him sabi too
So, swallow your pride and get to work
Open your ears make you hear wetin my song dey talk

Refrain:
God give you something wey dey make you stand tall
Na for good, no dey use am for evil
So, no hide yourself again
Now that you know that God has made you a star

Chorus
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star

READ ALSO:   Beejay Sax Ft Nathaniel Bassey -"Ese O Baba" Lyrics

No let am hard you to believe (A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star)

I no dey try to be like another person
I just dey try to maximise my own potential
Wetin I get no be for competition
God gave some five, some two, and to some He gave one
La la la la la la la
La la la la la la la la la
Wherever you are
Know that God has made you a star

Chorus
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star
Chorus
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star
A star )3x
A star )3x
A star )3x
I believe say you be star

READ ALSO:   Mercy Chinwo " Strong Tower"(Lyrics)

La la la la la la
La la la la la  la la la la
La la la  la la la

Recommended posts:

  1. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  2. Music: Emma Agirigi – Hossana Chant Remix ft. Owie Abutu, El Joe, Christy Kings & Kole Williams
  3. Music: Fred Odugboche – Chukwuoma (Praise Medley)
  4. DOWNLOAD: Tim Godfrey – Iyo
  5. Music: Abbey Ojomu – Holy Ghost
  6. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
Tags: A Star Lyrics Nosa

Post navigation

❮ Previous Post: Nosa – “Why You Love Me” Lyrics
Next Post: Nosa – “God Is Good” Lyrics ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Dare David - "For the Miracles" Lyrics
  • Resident Evil 1
  • Sonic 3 And Knuckles Apk
  • Hitman 3 apk+Obb file for Android
  • PUBG Mobile 1.1 APK & OBB File with Metro Royale(PUBG x Metro Exodus)
  • GTA 5 PPSSPP ISO File For Android (Highly Compressed)
  • Download GTA 5 Obb File (2.6GB) - GTA V Apk For Android
  • Mixtape: Deejay Glitz - HGA
  • PES 2023 APK + PPSSPP Iso Download for Android
  • How to Zip and Unzip Files on Your iPhone device

Recent Posts

  • Cheapest Data plans for February 2021 (All Networks)
  • The Biography of Naira Marley: All You Need To Know About Naira Marley
  • Football Strike – Multiplayer Soccer MOD APK
  • Football Manager 2021 Touch MOD APK
  • Dragonscapes Adventure Mod Apk
  • Football Management Game Mod Apk

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2025 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown