Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Soldier Boy Lyrics By Mayorkun

Posted on 04/10/2025 By Daniel Ayeni No Comments on Soldier Boy Lyrics By Mayorkun
LYRICS

Soldier Boy Lyrics By Mayorkun

Intro
Yea
Of Lagos
Ahn
Yea
Yea yea

Verse 1
Been through many many
Don show for tele tele
I’m making plenty money
First son of my brother’s mummy
O’ngbona feli feli
My eyes are teary teary
I’m getting weary weary
This shit is
This shit is smelly smelly
Been through the devil’s belly
I had to grow up early
I no shakur like makavelli
It’s quite unnecessary
Very unnecessary
Plenty dead guys wey no dey even go
Yaba cementry for nothing

Chorus
Heads up lil soldier boy (Get your head up)
Toughen up lil soldier boy
You gon be okay
You gon be okay yeah
Heads up lil soldier boy (Get your head up)
It’s tough lil soldier boy
You gon be okay
You gon be okay yeah

READ ALSO:   Bruno mars- Chunky"  Lyrics

Verse 2
Plenty things wey I no go talk
Till I go die
Plenty truth you go hear
You go say I dey lie
Plenty toss, plenty gist
Plenty girls, greedy ones
Pretty ones, the ones I’ve lost
I still try to find
Plenty times I dey sleep
But I dey trend for some app
Plenty people dey act
Make e no be like say I cast director
Wey dey toss
Omo boy wey dey work
Abi all of us
Wey dey issue behind the scene
Wey no dey talk
A’imoye toma sore fun
Tan ma gbeyin bebo je
Won moyon to poison ounje e
Wa tun ni pe kolo je
Toba domi drum s’iwaju
Si be ko tele jeje
Tori wo gan oni fete ah
Why I dey do this I no know
Shey na jazz i no know
Shey na kpa I no know
Abil don dey proud?
Cos I no understand
Who dey front? I no know
Who dey back? I no know
Honestly I dont know mehnnn

READ ALSO:   Blinding Lights Song by The Weeknd Lyrics

Chorus
Heads up lil soldier boy (Get your head up)
Toughen up lil soldier boy
You gon be okay
You gon be okay yea
Heads up lil soldier boy (Get your head up)
It’s tough lil soldier boy
You gon be okay
You gon be okay yeah

Outro
You gon be okay yes and I know
You gon be okay yes and I know
You gon be okay yes and I know
You gon be okay yes and I know

Recommended posts:

  1. Soldier Boy” lyrics by Mayorkun
  2. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  3. Back In Office Song by Mayorkun Lyrics
  4. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  5. Music: Eben – On God
  6. Need For Speed Most Wanted (2022) Mod Apk + Obb Download
READ ALSO:   "Surrender"by Adekunle Gold Lyrics
Tags: Soldier Boy Lyrics By Mayorkun

Post navigation

❮ Previous Post: Come My Way Lyrics By- Wande Coal
Next Post: No Strings Attached Lyrics By Mayorkun & Joeboy ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Resident Evil 1
  • Download Galaxy Attack: Alien Shooter Mod Apk 32.0 (Unlimited Money)
  • PPSSPP – PSP Emulator 1.11.3 Apk (Stable) Download
  • Zarchiver Pro Apk – Latest Download
  • Resident Evil 4 PPSSPP Zip File Download Android 2022
  • GTA 5 PPSSPP ISO [Highly Compressed 382MB]
  • Resident Evil 8 Village
  • GTA 5 PPSSPP (GTA V PSP)
  • Eternium Mod APK V1.5.32
  • FIFA 22 PPSSPP Download – Original ISO File with Camera Long

Recent Posts

  • How to restore deleted photos on Android smartphone
  • How to make cash Withdrawal on ATM without using card in Nigeria (Cardless Withdrawal)
  • List of Best-selling PS4 Games of 2019
  • Xiaomi latest Power Banks: list of compatible Laptops they can be used
  • FIFA 2021 ISO File For Android – FIFA 21 PPSSPP
  • Xiaomi unveils the Redmi Power Bank Line (20000mAh)

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2025 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown