Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Timi Dakolo -“Everything (Amen) “Lyrics

Posted on 09/10/2025 By Stephanie No Comments on Timi Dakolo -“Everything (Amen) “Lyrics
GOSPEL LYRICS

Everything you put your Hand
(Go work)
Your Name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Everything you put your Hand
(Go work)
Your Name go open doors (amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)Every hustler get hin day (day, day)
Wey the hustle go come
Dey pay (pay, pay)
Your own e no go Tey
(Amen, amen, amen)
If you dey find work
Do your own (oh, oh)
God sef go do hin own (oh, oh)
And flesh go cover bone
(Amen, amen, amen)If you believe it say amen
(Amen)
If you believe it say amen
(Amen)
If you believe it say amen
(Amen, amen, amen)Everything you put your hand
(Go work)
Your Name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)Everything you put your hand
(Go work)
Your Name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)Sister wey want marry since
(Since, since)
Aunty wey dey find Pikin
(Kin, kin)
One day you go born twins
(Amen, amen, amen)
Tenant wey don lose hin job
(Job, job)
Landlord come dey do like god
(God, god)
One day you go be landlord
(Amen, amen, amen)Good news go locate you
(Amen)
Watch and see e no go tey
(Amen)
If you believe it say amen
(Amen, amen, amen)Everything you put your Hand
(Go work)
Your Name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)Everything you put your Hand
(Go work)
Your Name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)Long Life go follow you
(Amen)
Strangers go favor you
(Amen)
Great men go honor you
(Amen, amen, amen)One day you go sign the cheque (amen)
You sef go drive that Benz oh (amen)
This life go still make sense oh
(Amen, amen, amen)
Your children go make you proud (amen)
Bad people no go pull you down (amen)
One day you go run this town oh
(Amen, amen, amen)You sef go spray me money (Amen)
Baby go call you honey (Amen)
You sef go host the party
(Amen, amen, amen)Dangote go be your friend (Amen)
Otedola go be your friend (Amen)
Adenuga go be your guy
(Amen, amen, amen)
Elumelu go be your guy (Amen)
Abdulsamad go be my guy (Amen)
Rabiu go be my guy
(Amen, amen, amen)Your Life no go end in shame
(Amen)
Your business go bring you gain
(Amen)
If you believe it say Amen
(Amen, amen, amen)

READ ALSO:   Dunsin Oyekan – "I Proclaim" Lyrics

Recommended posts:

  1. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  2. Need For Speed Most Wanted (2022) Mod Apk + Obb Download
  3. Cuphead
  4. Mercy Chinwo-Oyoyo Chukwu (Lyrics)
  5. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  6. Download Music: Living Portals ft. Theophilus Sunday Lawrence Oyor – Open Ancient Doors
Tags: Everything (Amen) Lyrics Timi Dakolo

Post navigation

❮ Previous Post: Mercy Chinwo-“Tasted Of Your Power”Lyrics
Next Post: Banky Willington -“Final Say Faith” Lyrics ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Naruto Shippuden Ultimate Ninja Storm 4 PPSSPP ISO(Compressed File)
  • FIFA 22 PPSSPP ISO Android Download -PS5 Camera Graphics
  • Download GTA 6 APK 2022 – GTA 6 22 OBB/Data File For Android & iOS
  • Hitman 3 apk+Obb file for Android
  • Levels’ Lyrics By Flavour
  • Get the Girl Mod Apk
  • PUBG Mobile 1.1 APK & OBB File with Metro Royale(PUBG x Metro Exodus)
  • Music: A Mose - Authentic ft. T Babz
  • Stellio APK v6.4.2 (MOD Premium Unlocked)
  • How to Download and Install First Touch Soccer 2021

Recent Posts

  • I am Fish APK OBB for Android
  • Hitman 3 apk+Obb file for Android
  • Left 4 Dead 2 – L4D2 2 APK OBB for Android
  • Sonic 3 And Knuckles Apk
  • Attack On Titan 2 Apk + Obb For Android
  • Spider Man 3 Apk for Android

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2026 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown