Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Wande Coal – “Come My Way” LYRICS

Posted on 09/02/2025 By Richard No Comments on Wande Coal – “Come My Way” LYRICS
LYRICS, Niaja lyrics

Come My Way Official Song Lyrics – Song Written by Wande Coal.

Wande Coal comes with new single titled “Come My Way“ produced by SPIRITUAL VIBES, Check out Lyrics below..

 

LYRICS

Intro
(Spiritual vibes)
My name is Iskaba

I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come my way

When when
No Shingbain
When the money no Dey
Omo no shingbain
When when
No shingbain
Mo sise mi o sun
No shingbain

READ ALSO:   DJ Neptune, Lojay x Zlatan – “Only Fan LYRICS”

When when
No shingbain
When the money no dey
No shingbain (find my way)
When when
No shingbain
I dey double hustle

I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know Wetin I go do wen the money come my way

Iya Godogbo
Oh Kodogbo
Mushin ajina
Mushin mo ti jina
Iya godogbo
Hey Mo ti d’olowo
Ah Mo ti d’olowo
Mo ti d’olowo

Na him lift me up
E no give me up
Na him send dis money my way
E no give me up
I go find my way
Any day I go find my way
Na God bless me my way
Na him send dis money my way
(Iskaba)

READ ALSO:   Double Double Lyrics By Yemi Alade

Fashionista
Man a pull up Iniesta (Iskaba)
Fiesta fiesta (Iskaba)
When I pull up a fiesta (Iskaba)
Fashionista
Man a pull up iniesta
Fiesta fiesta
When I pull up a fiesta
(Iskaba)

There’s a melody
In our heart
In our heart
There’s a melody
There’s a melody
Melody in our heart
Melody in my heart
Melody in my heart

There’s a melody
Melody in our heart
Melody in my heart
With my heart
***
With my heart

I know Dem no want make the money to come my way
If dem know, Dem no go let the money to come my way
So I pray, Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I get Wetin I won use the money do when e come my way

READ ALSO:   Reekado Banks – “Ozumba Mbadiwe” Lyrics

 

Please share!

Recommended posts:

  1. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  2. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  3. Music: Emma Agirigi – Hossana Chant Remix ft. Owie Abutu, El Joe, Christy Kings & Kole Williams
  4. Music: Fred Odugboche – Chukwuoma (Praise Medley)
  5. DOWNLOAD: Tim Godfrey – Iyo
  6. Music: Abbey Ojomu – Holy Ghost
Tags: Come My Way Wande Coal

Post navigation

❮ Previous Post: DJ Tunez x Adekunle Gold x Ashanti – “Energy” LYRICS
Next Post: Banky W – “JO” LYRICS ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Pokémon Sword & Pokémon Shield PPSSPP ISO
  • Music: Prophetic Ministrels Arise ft. Apostle Joel Ogebe - Oh Wretched Man
  • Robot War & ROBOKRIEG Apk Mod Unlock All for Android

Recent Posts

  • Winning Eleven 2022 Mod Apk – WE 22 Download for Android
  • FTS 2022 Mod PES 2022 Apk Obb Data Offline
  • Football Manager 2022 Mobile – FM 22 V13.1.1 Apk Obb
  • Download Naruto Ultimate Ninja Storm 4 PPSSPP ISO
  • GTA San Andreas Apk + Obb Highly Compressed version
  • GTA 3 Apk Obb Data version 1.8 for Android

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2025 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown