Skip to content

Boldtweet

Sport, Tech, Politics and More.

  • Home
  • ENTERTAINMENT
    • AWARD WINNERS
    • Biography
    • Bio
    • ent
    • FORIEGN MUSIC LYRICS
    • GOSPEL LYRICS
    • Grammy Awards
    • LYRICS
    • NAIJA MUSIC
    • Niaja lyrics
  • Gaming
    • GAME MOD APK
    • Android Games
    • APK
    • Apps
    • APP MOD
    • PPSSPP
  • ISP
    • 9MOBILE
    • AIRTEL
    • DATA PLANS
    • GLO
    • MTN
  • POLITICS
  • SPORT
    • KITS
    • FIFA
  • General
    • Gadgets
      • APPLIANCES
    • crypto
    • GUIDES
  • PHONES
  • PHONES REVIEWS
  • TELECOM
  • Reviews
  • APPLE
  • GOOGLE UPDATE
  • ANDROID

Soldier Boy Lyrics By Mayorkun

Posted on 01/02/2026 By Daniel Ayeni No Comments on Soldier Boy Lyrics By Mayorkun
LYRICS

Soldier Boy Lyrics By Mayorkun

Intro
Yea
Of Lagos
Ahn
Yea
Yea yea

Verse 1
Been through many many
Don show for tele tele
I’m making plenty money
First son of my brother’s mummy
O’ngbona feli feli
My eyes are teary teary
I’m getting weary weary
This shit is
This shit is smelly smelly
Been through the devil’s belly
I had to grow up early
I no shakur like makavelli
It’s quite unnecessary
Very unnecessary
Plenty dead guys wey no dey even go
Yaba cementry for nothing

Chorus
Heads up lil soldier boy (Get your head up)
Toughen up lil soldier boy
You gon be okay
You gon be okay yeah
Heads up lil soldier boy (Get your head up)
It’s tough lil soldier boy
You gon be okay
You gon be okay yeah

READ ALSO:   GUC-Yours lyrics

Verse 2
Plenty things wey I no go talk
Till I go die
Plenty truth you go hear
You go say I dey lie
Plenty toss, plenty gist
Plenty girls, greedy ones
Pretty ones, the ones I’ve lost
I still try to find
Plenty times I dey sleep
But I dey trend for some app
Plenty people dey act
Make e no be like say I cast director
Wey dey toss
Omo boy wey dey work
Abi all of us
Wey dey issue behind the scene
Wey no dey talk
A’imoye toma sore fun
Tan ma gbeyin bebo je
Won moyon to poison ounje e
Wa tun ni pe kolo je
Toba domi drum s’iwaju
Si be ko tele jeje
Tori wo gan oni fete ah
Why I dey do this I no know
Shey na jazz i no know
Shey na kpa I no know
Abil don dey proud?
Cos I no understand
Who dey front? I no know
Who dey back? I no know
Honestly I dont know mehnnn

READ ALSO:   Soldier Boy" lyrics by Mayorkun

Chorus
Heads up lil soldier boy (Get your head up)
Toughen up lil soldier boy
You gon be okay
You gon be okay yea
Heads up lil soldier boy (Get your head up)
It’s tough lil soldier boy
You gon be okay
You gon be okay yeah

Outro
You gon be okay yes and I know
You gon be okay yes and I know
You gon be okay yes and I know
You gon be okay yes and I know

Recommended posts:

  1. Soldier Boy” lyrics by Mayorkun
  2. SERMON: Accessing the deep things of God by Apostle Joshua Selman
  3. Download (Audio+Lyrics): All of you and none of me by Dr. Paul Enenche
  4. Music: Emma Agirigi – Hossana Chant Remix ft. Owie Abutu, El Joe, Christy Kings & Kole Williams
  5. DOWNLOAD: Tim Godfrey – Iyo
  6. Music: Abbey Ojomu – Holy Ghost
READ ALSO:   Don't Let Me Fall Song by Bob Lyrics
Tags: Soldier Boy Lyrics By Mayorkun

Post navigation

❮ Previous Post: Come My Way Lyrics By- Wande Coal
Next Post: No Strings Attached Lyrics By Mayorkun & Joeboy ❯

Leave a ReplyCancel reply

Top Posts

  • Naruto Shippuden Ultimate Ninja Storm 4 PPSSPP ISO(Compressed File)
  • PES 2021 PPSSPP ISO File – Download For Android
  • Download GTA 5 Obb File (2.6GB) - GTA V Apk For Android
  • This Is Why Shekau's Being Killed By ISWAP, not Nigerian Soldiers, Means Serious Danger
  • DOWNLOAD: Tim Godfrey - Iyo
  • Battlegrounds Mobile India
  • First Bank Ghana list of USSD Codes
  • Best Tecno Phones with their Prices in 2019
  • Access Bank USSD Codes And Charges
  • FIFA 20 PPSSPP ISO File Download Highly Compressed For Android

Recent Posts

  • In Too Deep’ Lyrics By Eminem
  • History- Song by Cheque and Fireboy DML, Lyrics
  • No Strings Attached Lyrics By Mayorkun & Joeboy
  • Soldier Boy Lyrics By Mayorkun
  • Come My Way Lyrics By- Wande Coal
  • Feeling Myself Lyrics By Nicki Minaj & Beyonce

Categories


  • Home
  • About Us
  • Privacy Policy
  • DMCA
  • Contact Us

Copyright © 2026 Boldtweet.

Theme: Oceanly News by ScriptsTown